Top Songs By Shatta Wale
Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter
Lyrics
Egbe mi na tuna kokolo ma
Egbe mi na tuna kokolo ma
Egbe mi na tuna kokolo ma
Egbe mi na tuna kokolo ma
Eno easy eeh (eeee)
This life you dey see (ee eeee)
Eno easy eeh (eeee)
Today them say my life good
But they don't know
What I go through eh
Babe, sometimes you for win oo
Sometimes you for loose oo
That be life oo eh
So as you wait am say thank you God oo
And do what you want to do
And remember like a baby you go fall oo
But when you rise
Say I am a winner eh (eehh)
Ano be loser eh (eehhh)
No look nobody oo
No look kululu kululu
No look kululu kululu
Say I am a winner eh (eehh)
Ano be loser eh (eehhh)
No look nobody oo
No look kululu kululu
No look kululu kululu
Mpampam, won ka Lɛ bu
Mpampam, won ka Lɛ bu
Mpampam, won ka Lɛ bu
Mpampam, won ka Lɛ bu
As you dey go job oh
Make you dey hold on oh
Because one day you go get promotion eeh
Eno dey matter, if you dey makola
Or your station for Madina
One day God go open your way eeh
Don't force life my sister
Gbemina duna kokloma
Gbemina duna kokloma
Gbemina duna kokloma (pah pah pah pah)
Anything wey go happen for your life
Whether good or bad
Take am ee, my sister, my brother
Life is a war remember to fight it
Like a bicycle, ride it
Ebe your own story ee, take your pen and paper write it (write it)
Say I am a winner eh (eehh)
Ano be loser eh (eehhh)
No look nobody oo
No look kululu kululu
No look kululu kululu
Say I am a winner eh (eehh)
Ano be loser eh (eehhh)
No look nobody oo
No look kululu kululu
No look kululu kululu
Mpampam, won ka Lɛ bu
Mpampam, won ka Lɛ bu
Mpampam, won ka Lɛ bu
Mpampam, won ka Lɛ bu
Today them say my life good
But they don't know
What I go through eh
Babe, sometimes you for win oo
Sometimes you for loose oo
That be life oo eh
So as you wait am say thank you God oo
And do what you want to do
And remember like a baby you go fall oo
But when you rise
Say I am a winner eh (eehh)
Ano be loser eh (eehhh)
No look nobody oo
No look kululu kululu
No look kululu kululu
Say I am a winner eh (eehh)
Ano be loser eh (eehhh)
No look nobody oo
No look kululu kululu
No look kululu kululu
Mpampam, won ka Lɛ bu
Mpampam, won ka Lɛ bu
Mpampam, won ka Lɛ bu
Mpampam, won ka Lɛ bu
Writer(s): Peter Carr Rafelson
Lyrics powered by www.musixmatch.com