Music Video

Love?
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Cheeboss
Cheeboss
Performer
Gad Remie
Gad Remie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Otonye Jumbo Glory
Otonye Jumbo Glory
Songwriter

Lyrics

Olulufe, I cannot explain what you've done to me Shey you no dey fear, shey na Cheeboss wey you been do this thing Na who tell you sey, I wan de with you till eternity Cos its now my reality You don possess me, taken control of me How you use lock me, na format I never see I keep doubting in my head, shey na angel dey my bed And it's you, it can't be true Could this be love? Could this be love? Could this be love? Could this be love Cos anytime you start to laugh I dey hear wedding bells And when you're in that lingerie I dey see wedding dress E fit be your village people playing with my head But when I look front e be you I dey see for my life ahead Cos anytime you start to laugh I dey hear wedding bells And when you're in that lingerie I dey see wedding dress E fit be your village people Playing with my head But when I look front e be you I dey see for my life ahead You don possess me, taken control of me How you use lock me, na format I never see I kept doubting in my head, but there's an angel in my bed And it's you, it must be true This must be love This must be love This must be love This must be, this must be Cos anytime you start to laugh I dey hear wedding bells And when you're in that lingerie I dey see wedding dress E no be your village people playing with my head Cos when I look front e be you I dey see for my life ahead How many baby we go get, no care if na boy or na girl This one no be love for rent, this one na till heaven descent How many baby we go get, no care if na boy or na girl This one no be love for rent, this one na till heaven descent
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out