Top Songs By Zaddytc
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Zaddytc
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Okoro Praise
Songwriter
Wisdom Bassey
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Wisdom Bassey
Producer
Lyrics
P
Yeah
Oga sir, I'm innocent
These drugs' wey you see not for me, ogini di?
Huh, I no dey dense
Drug test negative
Shey you no de see the P?
Oga sir, I'm innocent
These drugs' wey you see not for me, ogini di?
Huh, I no dey dense
Drug test negative
Shey you no dey see the P?
Just like criminal
Them don the watch the boy activity like cinema
Me sef been no know say my life turn blockbuster
You no dey reason am
Make them free me na
Leave me alone, let me figure my life (my life)
Got a dime on the phone
Saying, "I don't give her time"
So much stress on my goddamn mind
Who you is?
I don't see
Let me be (uh-uh)
Let me be (uh-uh)
I'm pushing P's (huh)
Let me be
Who you is? (Huh)
Let me be (uh-uh)
Free me (yeah)
Free TC, yeah
And it's time for me to tell you 'bout the sequel
It was a Saturday morning, hella lit, uh-uh
Did a sold out show back at school, and
I was so turnt out, chilling with the team
Got a call on phone from this chick (what?)
That she got some P for me (huh)
I didn't think, yeah, told her step in
She got caught with some weed (what?)
And locked in, said my name TC
And they called me in
Oga sir, I'm innocent
These drugs' wey you see not for me, ogini di?
Huh, I no dey dense
Drug test negative
Shey you no dey see the P?
Oga sir, I'm innocent
These drugs' wey you see not for me, ogini di?
Huh, I no dey dense
Drug test negative
Shey you no dey see the P?
And it's time for me to tell you 'bout the-
Did a sold out show
Just like criminal
Me sef be no know say my life turn blockbuster
Make dem free me na
P
Lyrics powered by www.musixmatch.com