Lyrics

She gimme something something wey dey scatter my head She do me something something wey dey bursting my head She do me something something wey go scatter my head She do me something something yeah wey dey bursting my head Oh baby kpanana kpanana kpanana Oh baby kpanana kpanana kpanana My lady kpanana kpanana kpanana Oh baby kpanana kpanana kpanana Oh baby kpanana kpanana kpanana Oh baby kpanana kpanana kpanana My lady kpanana kpanana kpanana Oh baby kpanana kpanana kpanana Treat you like my sister Baby girl you know I'm feeling you owe Love you like my mother Thinking about all your healing beibe Oh my god oh my god She gat me thinking oh my god owe Oh my god oh my god She gat me thinking oh my god owe Fine like this come get owo Sugar Baby girl I call you my asa mkpokoto Anywhere you go me I go follow Baby girl me I call you my asa mkpokoto She do me something something wey go scatter my head My lady kpanana kpanana kpanana Oh baby kpanana kpanana kpanana When we step ina d place Everybody go Dey hail us Abeg make you hold your babe We no dey carry come we carry go Me and my my niggers we be sharp shooters Don dada black jiggy boys from Africa Stop playing If I knack your baby make you no dey reason me Cos person fit knack my baby too Give me something something wey go cool my mind o She do me something something wey dey bursting my head She do me something something wey go scatter my head She do me something something yeah wey dey bursting my head Oh baby kpanana kpanana kpanana Oh baby kpanana kpanana kpanana My lady kpanana kpanana kpanana Oh baby kpanana kpanana kpanana Oh baby kpanana kpanana kpanana Oh baby kpanana kpanana kpanana My lady kpanana kpanana kpanana Oh baby kpanana kpanana kpanana
Writer(s): Stanley Nkemjika Odokwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out