Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Leeobi
Leeobi
Performer
Jay Teazer
Jay Teazer
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince Obinna Obieze
Prince Obinna Obieze
Songwriter
john orseer chia
john orseer chia
Songwriter

Lyrics

The gyal ah say she wan take your place So me tell her calm down Oh my pretty Rihanna She wan to shoot her man down And if they ask if i love this girl Me I cant deny I give her good love on demand I give her good love odinma Cause i like your Energy The girl ah killi with energy (hmmm) Energy She no talk too much cause Ene Ene Ene Ene Energy (hoo) The girl ah kill dem with energy (Huhhhh) Energy She no talk too much cause Ene Ene First time i met her (Met her) She say make i run her like cheetah (Cheetah ooh) Alomo bitter (Hmm) She say she wan chop me for Easter eh First time i met her (Met her) She say make i run her like cheetah (Cheetah ooh) Alomo bitter (Hmm) She say she wan chop me for Easter eh Shawdy wey dey do me busy body When i dey for falomo Na she want to be my first lady Cause i dey ball like governor Because she dey see the bullion van Because she dey see the bullion van She start to dey fight like Van Damme She start to dey fight for my heart oh oooooh ooh The gyal ah say she wan take your place So me tell her calm down Oh my pretty Rihanna She wan to shoot her man down And if they ask if i love this girl Me I cant deny I give her good love on demand I give her good love odinma Cause i like your Energy The girl ah killi with energy (hmmm) Energy She no talk too much cause Ene Ene Ene Ene Energy (hoo) The girl ah kill dem with energy (Huhhhh) Energy She no talk too much cause Ene Ene
Writer(s): John Orseer Chia, Prince Obinna Obieze Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out