Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
David Martins
David Martins
Performer
oluwaseyi Bankole
oluwaseyi Bankole
Performer
COMPOSITION & LYRICS
oluwaseyi Bankole
oluwaseyi Bankole
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
David Martins
David Martins
Producer

Lyrics

So me say Patience be the virtue really hope you understand Make you no go rush yourself no go overfly See many don die on top the shoes wey no dey fit If you pack too many load it's called an overkill Who say you no try brother? Make dem step up to your P's Say make dem see as e dey be See many done lost brother In the deep jungle of things here Say dem dey wander for the streets You know me no send brother As I dey do my thing All of the credits to my King You no me no pledge Baba Keep counting blessings brother I tell you Time Abeg abeg my brother make you no dey rush time Time Abeg abeg my brother make you no dey rush time And from one story unto another story When I came real close six feets close I no dey claim holy cause I dey unholy You no fit judge shey you know? Days feel long, life real short Time would talk, Life would come Don't you stop, Keep moving on Shey you know Say things go sup my brother Say things go sup my sister Things go sup my brother Things go sup my sister ABEG ABEG MY BROTHER MAKE YOU NO DEY RUSH TIME
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out