Music Video

MR NICE GUY
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sambee
Sambee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Monday Ikpe
Samuel Monday Ikpe
Songwriter

Lyrics

Eh Je je wu me je Sambee pon de thing Je je je je Je je Omo omo sita pela oo Baby baby e Je je yah yah Who be that bagga wey wan carry Bagga wey wan make sure sey My baby fashi Such a fine nigga like me In a hurry Bagga wey no send o Bagga wey don mad o Who be that bagga wey wan carry Bagga wey wan make sure sey My baby fashi Such a fine nigga like me In a hurry Bagga wey no send o Bagga wey don mad o Baby stay with me Sorry it was dumb to scare you away I was only scared, i was gonna loss you to another fuckin guy like me Baby stay with me Tonight Let me be man for life life Ima hold you down no yawa Please stay yea please stay babe Baby are we going home tonight tho Baby please stay don't wanna look for another one in a million say Yes you'd be my bubba I promise I go dey eh Down to the earth any weather If you stop by make you stay Baby make you stay tonight baby eh Baby stay with me Sorry It was dumb to scare you away I was only scared, I was gonna loss you to another fuckin guy like me Baby stay with me Tonight Let me be man for life life Ima hold you down no yawa Please stay yea please stay Baby stay with me Sorry It was dumb to scare you away I was only scared, I was gonna loss you to another fuckin guy like me Baby stay with me Tonight Let me be man for life life Ima hold you down no yawa Please stay yea please stay I say the party don start
Writer(s): Samuel Ikpe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out