Lyrics

Money o oh money oh oh I'm wanting more na biggie bag o I'm on the run make I no go ment o I'm on the run make I no go ment o Journey long we no relent o Money na follow come with happiness o I'm on the run make I no go ment o I'm on the run make I no go ment o Oh lord I'm praying for the sign Praying for the sign I'm talking bouh the dollar sign Put ur kele for the flight Put her for the flight She no fit decline I'm the reason she no reply Your kele sweetie die Prettily designed Praying for the sign I'm talking bouh the dollar sign Put ur kele for the flight Put her for the flight She no fit decline I'm the reason she no reply Oh lord I beg o na spoil we spoil We run comot for ghetto ahn I'm standing on my ten toe ahn Petrol dey for my motor car The game never over Obituary make my face no dey postal I'm standing on my ten toes ahn Petrol dey for my motor car Free me free me stop showing me fake love Oh lemme breath peace is it by force Uh uh ah is it by force I never high I know Watin I know talk I know Watin I dey talk No tell me Watin dem dey talk Bad belle dem dey to dey talk I no dey fight I dey chasing jor ahn Chasing money jor ahn Nobody love me pass my mother Nobody love me pass my mother I'm on the road I'm chasing cheddar I'm on the road I'm chasing cheddar I say call all my guys celebrate together Call all my guys celebrate together ahn Nobody love me pass my mother Nobody love me pass my mother Ahn ahn Oh lord I beg o na spoil we spoil We run comot for ghetto ahn I'm standing on my ten toe ahn Petro dey for my motor car The game never over Obituary make my face no dey postal I'm standing on my ten toes ahn Petrol dey for my motor car Strings give dem another one yeah Nobody love me pass my mother Nobody love me pass my mother I'm on the road I'm chasing cheddar I'm on the road I'm chasing cheddar I say call all my guys celebrate together Call all my guys celebrate together ahn Nobody love me pass my mother Nobody love me pass my mother Ahn ahn
Writer(s): Andrew Kabo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out