Music Video

Obianuju
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Favy Scott
Favy Scott
Performer
Welmz
Welmz
Performer
Anni3
Anni3
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Favy Scott
Favy Scott
Songwriter

Lyrics

Slow wine say my baby girl you fine If anybody chyke you make you decline I no go do you wrong, no go waste your time Your body badder, if I no look you for two seconds I go mental Girl your body do me something me no fit reject am Obianuju, me I like the way you do do do Many girls but na you I fit to choo choo choose Be like say you don do me this your ju ju ju I don Dey crase I don Dey loose my mind for you Obianuju, me I like the way you do do do Many girls but na you I fit to choo choo choose Be like say you don do me this your ju ju ju I don Dey crase I don Dey loose my mind for you I say me, I wan Dey anywhere you wan Dey I get love I go give you all day The kind love wey go make you wan crase Say my girlie too bad Biggi back make a nigga wan mad I fit kpeff any nigga on sight If he try take you outta my sight I say me I no go tell you, wetin I cannot do If you need some piping, location na my room If you need some money, I go give you times two Whatever you wanting, just tell me I go do I say me I no go tell you, wetin I cannot do If you need some piping, location na my room If you need some money, I go give you times two Whatever you wanting, just tell me I go do Dance dance dance for me, I say baby dance for me I go spend all my money, all my money on your body, on your body Dance for me, I say baby dance for me I go spend all my money, all my money on your body, on your body Obianuju, me I like the way you do do do Many girls but na you I fit to choo choo choose Be like say you don do me this your ju ju ju I don Dey crase I don Dey loose my mind for you Obianuju, me I like the way you do do do Many girls but na you I fit to choo choo choose Be like say you don do me this your ju ju ju I don Dey crase I don Dey loose my mind for you
Writer(s): Favy Scott Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out