Listen to Make Money by Daven

Make Money

Daven

Afro-Beat

11 Shazams

Lyrics

As the love Dey low Make money my bro Do not say yes When you need to say no Plenty things just dey my mind If I think am too much Problem just Dey pile I just want to love But Make I make money for life If I think of loving omo True love too dey hard As we dey try I just wan enjoy my life Make I gbese to the Tiktok sounds online Everything wey give me joy Na wetin I dey like If I tell you say easy gan Omo na lie Omo na lie As the love Dey low Make money my bro Do not say yes When you need to say no As the love Dey low Make money my bro Do not say yes When you need to say no If you want to love put effort Person wey you break him heart Go break another heart Plenty demons for street Don dey make truelove dey cast Everybody no be scum Because he broke your heart I know e hard My guy hustle make you shine No Dey follow love alone There's plenty more to life Na consistency dey make A superstar to shine Shout out to omoge Wey no depend on man But na she scares Wan le le le Wan o le muwa Wan le le Wan ole muwa Wan le o Wan le o Wan le le wan o le muwa Pour me a glass of wine Pour me like Jesun Omo olope jaye re Wan le o wan le Wan le le le Wan o le muwa Wan le le Wan ole muwa Wan le o Wan le o Wan le le wan o le muwa Pour me a glass of wine Pour me like Jesun Omo olope jaye re Wan le o wan le As the love dey low Make money my bro Do not say yes When you need to say no As the love dey low Make money my bro Do not say yes When you need to say no Wan le le le Wan o le muwa Wan le le Wan ole muwa Wan le o Wan le o Wan le le wan o le muwa Pour me a glass of wine Pour me like Jesun Omo olope jaye re Wan le o wan le Shine Shine
Writer(s): Eniola Adeola-ademuwa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out