Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Korede Bello
Korede Bello
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Korede Bello
Korede Bello
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Korede Bello
Korede Bello
Producer
Archibong Victory Kokoete p/k/a Spiritvybes
Archibong Victory Kokoete p/k/a Spiritvybes
Producer

Lyrics

You see yeah All this forming that you're forming I already know what's going on Shey dey form hard girl But on the inside she's a sweetheart She dey, tell all the man dem make dem park well She dey form hard girl now She been hurt so many times Say this love something, she no dey do again 'Cause she no wan cry She no wan cry Hard girl hard girl no dey cry She don't even wanna try She don't wanna cry Hard girl hard girl no dey cry But if e sure for you Let me love you If e sure for you Say you no go love me back If e sure for you Make I take care of you Hard girl hard girl Me sef I be hard guy Dakun Le le le le le le let me love you Dakun dabo oh Le le le le le le let me love you Mase gbo tele gon Le le le le le le let me take care of you Olomi don't go far Kosohun ti o yawa Yawa Sisi mi Can I get a minute Hmm more than a minute 'Cause the loving no dey finish The loving no get limit I no say you dey feel it Oh yeah oh yeah You should let me take care of you You should let me dey there for you Promise I'll be faithful and true I'll never make you cry Never make ya cry Hard girl hard girl no dey cry You should let me try Should let me try Hard girl hard girl no dey cry If e sure for you Let me love you If e sure for you Say you no go love me back If e sure for you Make I take care of you Hard girl hard girl Me sef I be hard guy Dakun Le le le le le le let me love you Dakun dabo oh Le le le le le le let me love you Mase gbo tele gon Le le le le le le let me take care of you Olomi don't go far Kosohun ti o yawa Le le le le le le let me love you Le le le le le le let me love you Le le le le le le let me take care of you Kosohun ti o yawa
Writer(s): Korede Bello Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out