Lyrics

Ey Haaa See You need to pay attention E no go bad if I taste wealth Money on my mind like headset Poverty bad for Christ sake That's why me surely gonna fight it I wanna times wetin I get Me don't compete with my mate Spend on my lady ekaite Everyday na my number she's dialing Puff and pass no de last I don't mingle cus man no wan cast Eyoh S.a.p.a bass Yoh e de loud when push no hard I no get time to dey play When things pass me come ahh I go pray I want answers so I say to God Jah make my way I know dey like anything way go make man go Craze I waka pass am ehh Abeg no come my way E no de gbadu anything stress Eyah ehh I waka pass am ehh Abeg no come my way
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out