Lyrics

Bang Bang Yeah Ha ah ah Ha ah ah Banga Leave them make dem shakara Shakara Na person way sabi the road Le fe fi ga pa le fe fi ga pa Hmmm Mi o bati won wa Ti won wa Skiri bem bem Wahala won maa Tin gaza Tin gaza Yeah Cause me I sabi do my thing on a low So far am still on the road Na person way get dey borrow But you never no tomorrow Cause me I sabi do my thing on a low So far am still on the road Na person way get dey borrow And if I drop banger kolo to ohh Hmmmm Gbedu shi poo tun maa jo si Hmm Tan ma jo si Tan ma jo si Hmhmhm Won ma josi Hmhmhm Yea Gbedu shi poo tun maa jo si Hmm Tan ma jo si Tan ma jo si Hmhmhm Won ma josi Hmhmhm Yea All of my fans just they wonder Bi mo sey n gbe won de beh Won lomo de kan lo gbe won de beh Am moving am moving Thank God am still there Ko sere no play play All my niggas no dulling You know i'm here to make money so far my mummy dey tell Yeah Oni kin mura si she mi Hmhmhm Cause me I sabi do my thing on a low So far am still on the road Na person way get dey borrow But you never know tomorrow Cause me I sabi do my thing on a low So far am still on the road Na person way get dey borrow And if I drop banger ko le to ohh hmm Gbedu shi poo tun maa jo si hmm Tan ma jo si Hmhmhm Won ma jo si Hmhmhm yeah Gbedu shi poo tan maa jo si hmm Tan ma jo si Hmhmhm Won ma jo si Hmhmhm yeah Gbedu shi po tan ma jo si won ma jo si Hm hm Ajeondmix Ose ose Padi mi jo Ose Oya Banga
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out