Music Video

MoveAndDream - CHAIRMAN
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
MOVEANDDREAM
MOVEANDDREAM
Performer
ADEN ADEYEMO
ADEN ADEYEMO
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ADEN ADEYEMO
ADEN ADEYEMO
Songwriter

Lyrics

Ye Oh For your mind Abi You no walk the walk wanna talk the talk For your mind Abi Na you be the goat Cuz u wearing gold U Dey shine abi U wanna block the way Cuz Dem show you way Now you too sabi Cuz u get change U no dey defecate U Dey grind Abi You do good or bad You no get blame Shey mo kola ni When I do the same I be getting shamed Everything that you do is oppress Only thing that u do is harass When I come through you know it's a wrap Cuz reality will stomp on your ass Ye Oh Chairman Chairman you be chairman Put ur foot on my neck oh Chairman U be chairman Wanna walk all over me Chairman U be chairman Wan Dey use my head oh Chairman u be chairman For your mind U be chairman Give them keys to the world All they give you is war Give us what we want We want peace in the world They say dem be king But they shit where they chop E don tire me that's why I m singing this song If e tire you too Then please sing along We need to strong We been sleeping too long Correct me if I m wrong but Oppression won't be gone If you leave it alone It just festers and grows Been too long What did we do wrong We lay too long Now our edge is blunt We are not plugged in Our fuse is blown We are not logged in Our account is withdrawn Chairman Chairman u be chairman Put ur foot on my neck oh Chairman U be chairman Wanna walk all over me Chairman U be chairman Wan Dey use my head oh Chairman u be chairman For your mind U be chairman Na dem be boss Na the masses be the actor Money na the factor Load am bullion van and tractor Actor no dey die But my guy we too try The boss too dey lie And they let the people die
Writer(s): Aden A Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out