Lyrics

Keep on holding on Can't let go 'cause a player gotta make it so Still pushing on Still holding on Woke up this morning ibi good day 'cause man dey breath Another day to fight but chilling with anxiety Baby dey need some pampers baby mama she for eat To be a man na waa o struggle no dey sleep Broken so many times daily I be numb to the pain I cut my index finger to see if I still dey bleed Watch how I move on my mama this is a wicked game But I need some answers talk to God and listen silently We go make a way We go make a way, where there seems to be no way We go make a change I dey laugh so I no go cry, burning inside Hanging tight street wise no suit and tie I no dey active in so long dem figure brother die Whatever happens the message go be multi lies I'm drowning it's so hard to breath under the weather But I be captain so I still go keep the ship together My country people dey suffer dem all dey want to jakpa You can't replace me make dem tell you khaki no be leather This industry wey I find myself is a soul taker But we follow wanna passion and hope the Lord save us I used to respect you but brother you turned to a hater Aside noise and silence sea blowing on Jamaica Redemption valley on my mind I represent for Tema Tell the kiddies do your best and surely you gon' make it I love the passion and person I be dedicated Fight through the pain it's a blessing, jo no more complaining But we go make a way We go make a way, where there seems to be no way We go make a change Keep on holding on Can't let go 'cause a player gotta make it so Still pushing on Still holding on
Writer(s): Emmanuel Danso Arthur, Daniel Edisi Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out