Listen to JAH (feat. Mehdley & Martinsfeelz) by Jc T Why

JAH (feat. Mehdley & Martinsfeelz)

Jc T Why

15 Shazams

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jc T Why
Jc T Why
Performer
COMPOSITION & LYRICS
olawale ayodeji martins
olawale ayodeji martins
Songwriter
Soni Joseph Saminu
Soni Joseph Saminu
Songwriter
Akinyemi Oluwatayo
Akinyemi Oluwatayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mehdley
Mehdley
Producer

Lyrics

Martinsfeelz music ye e e Its SOH ENTERTAINMENT BABY Oh no no no I vibe on this you know Eii Too many things way dey sup Too many things way dey pop way I no wan talk, many times way I fall You know Idan no dey fall so I gazz stand up Ten toes on the block, let them know say the mama boy don come I no fit hustle enough, I no fit ever stop till thy kingdom come, so I call on jah Everyday give me power Keep me running tire Make my daily bread no sour So I call on jah Nack me blessings abraka Steady hustle with para ra Tori I wan blow mofe sha pra pra Please nothing take away my peace Ara toluwa faye mi da I like it Many people wey dey pray to be like this Laye timo wa I no go crisis oh no o Toba ronu ju you fit kolo Tell me make dem pour water for my head o Rest in peace to my brother tello Too many things way dey sup Too many things way dey pop way I no wan talk, many times way I fall You know idan no dey fall so I gazz stand up Ten toes on the block, let them know say the mama boy don come I no fit hustle enough, I no fit ever stop till thy kingdom come, so I call on jah Everyday give me power Keep me running tire Make my daily bread no sour So I call on jah Nack me blessings abraka Steady hustle with para ra Tori I wan blow mofe sha pra pra So I call on jah Everyday give me power Keep me running tire Make my daily bread no sour So I call on jah Nack me blessings abraka Steady hustle with para ra Tori I wan blow mofe sha pra pra
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out