Lyrics

Rord Kelly bad man Onwelo Hmm Malle con dey vex for me when she know I don dey chill with guys wey dey smoke igbo I con lie give am say na just photo But e dey my mouth na so I take kolo Igbo na normal thing no reason am If to say you know you for don begin am Davido puff pass you reject am You be oluku you being no dey rate am Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo See I carry, I carry my lapi dey waka For inside market I get target but people dey see me less They no send my papa But they know say I get talent I con dey beg for hotspot make I take bomb internet Wetin be mental health Secondary school I pass no F I dey very stubborn but u no fit touch me belt U go answer query igwe go put you for cell My papa dey give am martel And they go shake hand dey talk o For their discussion wetin I go talk o I no sabi smoke But I Dey the scorbunk Tarkioru na him be jeloff Hope say Igbo no be bad thing But she con dey vex for me when she know I don dey chill with guys wey dey smoke igbo I con lie give am say na just photo But e dey my mouth na so I take kolo Igbo na normal thing no reason am If to say you know you for don begin am Davido puff pass you reject am You be onuku you being no dey rate am Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo I no fit smoke kalaku Canadian loud make you do like I do I don Dey para since I Dey ikorodu I Dey Waka from igbobo enter agbaleku Ogwaraju ehhhhh Oge na problem dem Dey feel am Carry me go show I go kill am And the data wohh I go thief am Gbede me kpor na how you go see am Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo Bring my cannabis na my happiness Ye ye ye ye yeoo
Writer(s): Anih Elijah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out