Listen to Better for Me (feat. Stanley Enow) by Magasco

Better for Me (feat. Stanley Enow)

Magasco

World

6,567 Shazams

Lyrics

Better for me Better better for me Asiah no be help-lep One day e go better for me If you get nothing to say Make you live me alone Asiah no be help-lep One day e go better for you If you get nothing to say Make you live we alone As we dey combine As we dey see fine As we dey bolo E go better for we Make you no dey compare Wayo money with ti b boy Because I no be thief man E go better for we Dey no di tell e person When Yawa go guest oh You no know tomorrow my brother oh Dem no di tell e person When papa go bless oh You no know tomorrow my sister oh Asiah no be help-lep One day e go better for me If you get nothing to say Make you live me alone Asiah no be help-lep One day e go better for you If you get nothing to say Make you live we alone Je suis enfant du soleil, rien ne peut ...sur moi Concentré sur mes rêves, la nuit ne m'arrêtera pas I no fit comot come back the same My reme dey dey di pray for me I know say ... The things dey go better for we Me I dey fine my way My brother fine your wey too See this life no be two But things they go better for you Me I dey fine my way My brother fine your wey too See this life no be two But things they go better for you Asiah no be help-lep One day e go better for me If you get nothing to say Make you live me alone Asiah no be help-lep One day e go better for you If you get nothing to say Make you live we alone
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out