Lyrics

Uh, yeah, uh, yeah You already know, ooh Boys don dey para, oh Been so well Boys don dey para, oh (Majestical) Since I was born, na hin go better we they hear Although, we've been yelling, but our government no dey care Many people dey for street with their pali, ko si ṣẹ And we no fit carry kala, we no go fit to fo fence Na why them boys day para like ah choco Ikorodu mopol, àwọn ọmọ lotto, ṣo mọ? Bombing every night like them be Boko If you see their logo, àwọn ọmọ 'logo, ṣo mọ? IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ? Is either you go hard or you go home Mami wa loko, I came from ghetto, ṣo mọ-ọ? Ṣo mọ ọ ọ? Yea-yea That is only way That is only way we survive That is only way, ayy That is only way we survive That is only way That is only way we survive That is only way That is only way we survive Ọmọ, if you too stubborn Ẹ mọ 'ru wa Ọmọ, you go die, I go die if you check me, I smile A bẹ ti mọ inu wọn o Sare gbe mi denu Colorado, mo gb'ọdọ Jago, Ikorodu mopol, ṣo mọ? Ibi ori gbe mi de ni kẹ ma fọ'go as ọmọ ologo, mo bẹru popo, ṣo mọ? Màlúù ti ko ni iru ìwọ mọ pe o ma gbera Ye'ra fun oju lasi, ko ma mọ ile wa "Ko mọ, ko m'ẹsẹ," ko ni ya ile wa 'Cause, mo m'ọwọ, m'ẹsẹ, still be yandiva, no be Maldive Na why them boys day para like ah choco Ikorodu mopol, àwọn ọmọ lotto, ṣo mọ? Bombing every night like them be Boko If you see their logo, àwọn ọmọ 'logo, ṣo mọ? IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ? Is either you go hard or you go home Mami wa loko, I came from ghetto, ṣo mọ-ọ? Ṣo mọ ọ ọ? Yea-yea That is only way (only way) That is only way we survive That is only way That is only way we survive That is only way That is only way we survive That is only way That is only way we survive Boys don dey para, oh Para, oh Boys don dey para, oh, yeah
Writer(s): Moses Matthew, Peter Onomaro, Akinyinka Kuham Oladimeji Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out