Lyrics

(Yeboo!) Man, I be working all day my life, make e better As I dey pray, make You answer E don tey and time is running faster (Time is running faster, yeah) Shebi na only me know as I dey do am Family dey, I no get cash And in everything I do, make e go far Dem say I no dey for their match I know, but make money enter for me Sing every day to God, and pray, so make everything fit complete (So make everything fit complete) Mami water dey for my yard I no fear, guided by Holy Spirit And make dem no see me dey laugh I pray to God, say make e dey be (I say make e dey be, yeah) Say, so many, many things wey dey sup Na me know as I dey work, I no fall (I no fall) For this life journey, make I no lost (Make I no lost many, many funds on time) Ọmọ ológo, sọ pé òtilọ Just dey do your things, no send anyone Lójú ọ'tá mí momá gara sí wọn (Momá gara sí wọn) Man, I be working all day my life, make e better As I dey pray, make You answer E don tey and time is running faster (Time is running faster, yeah-yeah) Shebi na only me know as I dey do am Family dey, I no get cash And in everything I do, make e go far Dem say I no dey for their match I know, but make money enter for me Sing every day to God, and pray, so make everything fit complete (So make everything fit complete) Mami water dey for my yard I no fear, guided by Holy Spirit And make dem no see me dey laugh I pray to God, say make e dey be (say make e dey be yea) Dem say I no dey for their match I know, but make money enter for me Sing every day to God, and pray, so make everything fit complete (Olumix on the mix) I have no choice, I should grow up Life show me worst At young age (Yeboo!)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out