Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bidemi_Ayo
Bidemi_Ayo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bidemi_Ayo
Bidemi_Ayo
Songwriter
Prince Joe Chibuike
Prince Joe Chibuike
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Em Blazy
Em Blazy
Producer

Lyrics

Oga gan Bidemi Kori bamise ki rọ na gbegba Make them ask me how I take make am Who get God no need to fake am Explanation for who never get am Alhamdulillah for the year that I've reached As long I see, I no beg to eat Your matter no be wetin go vex me Na if na money matter I take am personally As you can see ọrọ owo lo ma ro Ko ma lọ fi ti won koba mi Jah protect me from enemy Because na me go feed my family As you can see ọrọ owo lo ba mi Ko ma lọ fi ti won koba mi Jah protect me from enemy Because na me go feed my family How may times I go pray? How many times I go fast? How many times I go throw my link? And how many times e go cast? When na Jah be my provider Na Jah be my comforter Nah Jah be my supplier E dey always deliver They say I don dey go shows They say I don dey kill show I dey cause go slow Tenor is the big ship, blank card is not cheap As you can see ọrọ owo lo ba mi Kọ ma lọ fi ti won koba mi Jah protect me from enemy Because na me go feed my family As you can see ọrọ owo lo ba mi Kọ ma lọ fi ti won koba mi Jah protect me from enemy Because na me go feed my family Sometimes I go get and sometimes e go red So many pain I no go settle for less Jah protect me from enemy Jah provide my daily bread
Writer(s): Bidemi Ayo, Prince Joe Chibuike Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out