Lyrics

Alright, ladies and gentlemen (I wan start to dey hot) na me be Vj Skinny That Israelite wey de form Jew (I wan' start to dey hot) (Ki-ki) I wan start to dey hot If you check well, next week, you go see me dey pop I go dey leave my life well, you know say I get God I stand kampe, my hands update I walk, clear space Omo, I wan dey leave my life (leave my life, leave my life) I wan dey act like person wey no get sight Make I dey drive rough, overtake dem from right Eh, I no be Jesus Christ, but I take away all their plight Never will I show fright, best be warned, omo, I fit fight (omo, I fit fight) Once I pull up, case closed On my matter, I go advise my enemies to dey stand on ten toes I'm a very special guy o E no easy to dey get more than ten foes Sipping the Hennessy and I be like, "Who goes?" You know say this Phil cannot fit jones Yes, I said it It's a no-look through pass, Firmino, yes I made it And it's so sweet, pull up your event, my men dey para Dem dey vent, vex and scatter all your set The funny thing be say we no dey hear Strong headed, we no dey fear ABJ boys Bros, eh, we no dey flinch or stutter Israelite in a Jewish border Steadily, me I'm giving orders Eight findings for this world, I'm wonder Na just good things you go find this brother I made my bakery my bread and butter I'm out, bros, I wan start to dey hot o If you check well, next week, you go see me dey pop o I go dey leave my life well, you know say I get God I stand kampe, my hands update I walk, clear space Omo, I wan dey leave my life (leave my life, leave my life) I wan dey act like person wey no get sight (e no get sight, e no get sight) Make I dey drive rough, overtake dem from right Bros, I no be Jesus Christ, but I take away all their plight Never will I show fright, best be warned, omo, I fit fight I swear to God, me I fit fight (calm down) Grr (calm down)
Writer(s): Joshua Dominic Kwen, Peter Luis Onah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out