Listen to Omni Do Do Do II (feat. Adibs & Victor Treasure) by Ko'rale

Omni Do Do Do II (feat. Adibs & Victor Treasure)

Ko'rale

Afro-Beat

33 Shazams

Lyrics

Papari pa pa Papari pa pa Papari pa pa Papari pa pa Omini do do do Nothing wey you no fit do Everything dey possible For you Na you dey do do do Wetin man no fit do Everything dey possible For you My commando Anything you mix na better combo Impossible na nothing for your hand You don do do do You never tire oooo I don taste and see Now I no fit leave Because I believe That my God is good Taste and see That the Lord is good He's so faithful Never fails Taste and see That my God is good He's so faithful Never fails Omini do do do Nothing wey you no fit do Everything dey possible For you Na you dey do do do Wetin man no fit do Everything dey possible For you I fit to do anyhow cause your love e dey shaky me The people dey fear they wan carry me And then me i tell them The things wey you do for me They no fit to understand And me sef I don dey shout Me sef I don dey tell them Come and taste this my God Come and taste this love oooo Taste and see (taste and see yeah yeah yeah) That the Lord is good He's so faithful Never fails Taste and see(taste and see o yo yo) That my God is good He's so faithful Never fails Omini do do do Nothing wey you no fit do Everything dey possible For you (for you, for you, for you) Na you dey do do do Wetin man no fit do Everything dey possible For you Everything dey possible For you Papari pa pa Papari pa pa Papari pa pa Papari pa pa
Writer(s): Daniel Johnson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out