Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Aj Daviis
Aj Daviis
Performer
David Ajogu Iko Sule
David Ajogu Iko Sule
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
David Ajogu Iko Sule
David Ajogu Iko Sule
Songwriter
Adesanya Daniel Tomiwa Olorunisola
Adesanya Daniel Tomiwa Olorunisola
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Adesanya Daniel Tomiwa Olorunisola
Adesanya Daniel Tomiwa Olorunisola
Recording Engineer
tommzy
tommzy
Producer

Lyrics

Many things I do for the money Wake up and hustle for mummy Can never let sapa destroy me The damage is worse than sorry They said i moving far from the rest I did that cuz I wanna be the best Special in my way like I'm Kanye west Omo Ologo no dey like live in stress No dey call my phone If na small small talk I don pass that stage already I dey rap I dey sing anything you need Dey sure I go get am ready No dey call my phone If na small small talk I don pass that stage already I dey rap I dey sing anything you need Dey sure I go get am ready Me I go dey on top No matter Wetin wan sup I no dey like small talk Gonna be involved Anywhere the money fall Person wedding na sure plug Omo me I sabi Mo ní ìkòkòtò ní àdàkọ yìí And anybody wey go try me Na one sokoto we go drag leg in No dey talk if them no ask you Still get person wey know pass you And for the money You better keep in mind Person hold pass you Love don give me wound wey dem no fit dress up On top the I go still dress up But make una try for the boy Tell the DJ play all my tunes for club You know the koko Emi Omo Ologo Sabi game I be Ngolo I be Ngolo You know the koko Emi Omo Ologo Sabi game I be Ngolo I be Ngolo Me I go dey on top No matter Wetin wan sup I no dey like small talk Gonna be involved Anywhere the money fall Person wedding na sure plug Omo me I sabi Mo ní ìkòkòtò ní àdàkọ yìí And anybody wey go try me Na one sokoto we go drag leg in
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out