Listen to If I Die by Dagrin

If I Die

Dagrin

Hip-Hop/Rap

18,805 Shazams

Lyrics

Yeah Hey yo, Frenzy (what!) Please, turn my microphone on Everytime, I be in the studio Do this for me (Naija!) If I die If I die, make you no cry for me (for me) E jen simi, ejo, kejen mi If I die (if I die, if I die) They're pretending like my friend (like my friend) But they wanna see the end (see the end) Ko le ye won, ko le ye won Yo, I go many shows I get many doughs Get many hoes Where them dey before? Dem be dey think say, hear say, you no go reign 'Cause they know my hustle And they know the pain Now I'm chilling, when they come, they see a Moet They be like, "Damn! Da Grin, omo tele, tio mo iwe? If no be God, wey they dey try for me If I die, my guy, make you no cry for me If I die If I die, make you no cry for me (for me) E jen simi, ejo, kejen mi If I die (if I die, if I die) They're pretending like my friend (like my friend) But, they wanna see the end (see the end) Ko le ye won, ko le ye won Yo, God na my creator Fela na my mentor Money no dey drive me, money na my conductor I no be good boy, but I get loyalty I no wan hear story when marketer, go pay me royalty Anytime, when I roll out like Ludacris People dey hala, dey wonder why like Jadakiss My flow go take on for the ghetto like Ak-One Think say I dey lie, ask Jake One and Raekwon If I die If I die, make you no cry for me (for me) E jen simi, ejo, kejen mi If I die (if I die, if I die) They're pretending like my friend (like friend) But, they wanna see the end (see the end) Ko le ye won, ko le ye won Ashewo dey everywhere Even gay dey fear Say ashewo go collect all the boys for this year I know say I be sinner, God, I dey sin Everyday, igbo, shayo, all night, na dry-gin And I no start like this for church I start with drum set And, I wan open my ear when God go blow the trumpet 'Cause I know heaven dey, God, evil dey If you want chop cake, na then you go know say oven dey If I die If I die, make you no cry for me (for me) E jen simi, ejo, kejen mi If I die (if I die, if I die) They're pretending like my friend (like my friend) But, they wanna see the end (see the end) Ko le ye won, ko le ye won
Writer(s): Oladapo Olaitan Olaonipekun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out