Music Video

UNDER BAOBAB
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Tope Margaret Joseph
Tope Margaret Joseph
Songwriter

Lyrics

Omo wey this sun dey waka dey go Na you dey shine nah you dey show Make you dey do small by small I dey wonder why you dull Diamond nah for this night You dey bring joy you dey bring light Make we follow go dey excite Nah you dey fly our kite ooh Hey ya ya ya oh no no no Under tree wey we sit oo We go shine make dem know We dey happy shake body eeeeh Under tree wey we sit ooooo Under tree wey we sit ooooo Under tree wey we sit oo yeeah Under tree way we sit oo yeeah Under this tree Body dey glow till the morning sun go dey show You don dey on all my radar You dey make me shine like Jah Forget the hustle and the stress Tonight we leave that for the next Music pumping baseline knocking Heartbeat racing no time stopping Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Hey ya ya ya, oh no no no Under tree wey we sit oo We go shine make dem know We dey happy shake body eeeeh Under tree wey we sit ooooo Under tree wey we sit ooooo Under tree wey we sit oo yeeah Under tree way we sit oo yeeahh Maybe the world dey turn around Under tree we find our ground Peace wey deep and happy heart We no dey ready to depart Under tree we dey shake body Everybody come with all baby eee Hey ya ya yaah Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Oh oh oh oh Hey ya ya ya oh no no no Under tree wey we sit oo We go shine make dem know We dey happy shake body eeeeh Under tree wey we sit ooooo Under tree wey we sit ooooo Under tree wey we sit oo yeeah
Writer(s): Tope Margaret Joseph Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out