Lyrics

Say Call me mayella E don tey wey I Dey Hustle to make a daily bread So mi a gather my things,run Commot for house when my Mama know Dey Na because of money moshe sa nle Music na my thing,Na only my way That's why I carry am for my head I Hustle from Monday to Sunday I know who I be,I gotta get big bag Cruising in my lambo and my Bugatti Omo that's what i feel and am Very sure its gonna be Jah abeg open my way Ki ire mi mashe koja mi make e know delay I Dey work hard,jah make my hustle pay I know Dey copycat,mi o kin shafa rawe Alakisa mati dalasho Person wey stand make e no fall Innor be asake but I no go dull I double up always on my run I don fight and I don conquer So work and pray life na turn by turn We don see coz we coming from a lot To be a Pablo is not by force Kemi mase rogun grace to grass abeg Everything wey I do make e dey ahead Make dem see me see oil for my head Karaye ma lo ri mi kan ma lo ri the end I don fight o and I don conquer Many battles won,Moti crossover Wetin eye don see,me mouth no fitto talk Your negativity no move me I dnt give a fuck Komo araye ma lo rimi tan o Normally Oju ti ri Nkan o Wetin eyes see to fi ri ran kedere Na the reason ma fi duro daada Komo araye ma lo rimi tan o Normally Oju ti ri Nkan o Wetin eyes see to fi ri ran kedere Na the reason ma fi duro daada Alakisa mati dalasho Person wey stand make e no fall Innor be asake but I no go dull I double up always on my run I don fight and I don conquer So work and pray life na turn by turn We don see coz we coming from a lot To be a Pablo is not by force E don tey wey I Dey Hustle to make a daily bread So mi a gather my things,run Commot for house when my Mama know Dey Na because of money moshe sa nle Music na my thing,Na only my way That's why I carry am for my head I Hustle from Monday to Sunday
Writer(s): Oluwamayowa Ayomide Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out