Lyrics

Seberedondondon En En En Enta Shey you see me when me i dey find money Shey you see me when me i dey corner o The life wey i dey live na testimony Eru lori lara mi o balenciaga We only live once so if money come today we no go dull ourselves Rara Dem no believe in us So we gats dey hustle well And we no go bring ourselves Below standard Shey you see me when me i dey find money You see me when me i dey corner o The life wey i dey live na testimony Eru lori o lara mi o balenciaga I just wanna put my matter on God Make no sorrow come my way Cus all the things dey do dey fail And all the good things come my way I dey corner Life wey i dey live na testimony Lara mio balenciaga Omo sheybi na mungun dem dey like Dem no wan make i wise up jaja Now dey wan dey do me as dem like Bi mo shey jaiye mi lo koma soro Mi gbolode moshin wa toro kobo mi o Mo fun won gbedu kon ma turn up Bi mo shen ko alujo, kon ma lu gon gon si o Who wan dey follow their command Talk wey dem talk for my back no important E bami koma wole kon wa surround me Balencia for body shomo pe confirm ni Wonti gemileti lo ino dey hear anything I just dey chase i dey run better speed darlinghton Timobati yo forget the things i say Ojutipade shey you know the trips i dey Ko need kama pari wo Kama japantia Kotodi pama gbegbegbe See me from head to toe Rocking designers As i dey breath i say case no dey Shey you see me when me i dey find money You see me when me i dey corner o The life wey i dey live na testimony Eru lori o lara mi o balenciaga I just wanna put my matter on God Make no sorrow come my way Cus all the things dey do dey fail And all the good things come my way And all the good things come my way I dey corner Life wey i dey live na testimony Balenciaga
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out