Lyrics

Enemestrings We sound this Bring it back for me Baby girl bring it back for me Halla mah name you know! Caro! Uh, you dey carry one eye look solo Yeah Na so you dey do oh No wonder anytime when i call you say you no dey pick oh, eh Caro oh (caro oh) You fit make a bad man to kolo, mm Na so e dey go ho No wonder all the boys for my yard say they just want to mingle Come see caro oh Caro You dey carry me go where i no know Anytime i call you no dey pick o Wetin be the thing wey me i do you o Oh no no Caro You dey carry me go where i no know Anytime i call you no dey pick o Wetin be the thing wey me i do you o Oh no no Caro! Caro oh Say na the way you dey do your things o dey make me loose my mind Caro oh oh oh You scattеr the floor for me, you scatter, you scattеr the floor for me ah ah ah Caro oh (caro oh) And na the way you dey do your things o they make them loose their mind Caro oh (caro oh) You scatter the floor for them You scatter, you scatter the Floor for them, ah ah ah Caro You dey carry me go where i no know Anytime i call you no dey pick o Wetin be the thing wey me i do you o Oh no no Caro You dey carry me go where i no know Anytime i call you no dey pick o Wetin be the thing wey me i do you o Oh no no Enemestrings
Writer(s): Boyyblink Sco Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out