Listen to Jolly (feat. Atem Morfaw) by Open Rim

Jolly (feat. Atem Morfaw)

Open Rim

Dance

41 Shazams

Lyrics

From left to right, na one big champion sound We dey jolly, we de funny, we no de look down Na love and unity wey dey our heart For this beautiful life, we go play our part I wan live long, waka see all dem sights Weda for here, weda for de I really no care Na for fine life, wey all we de pray Lovely life, I go dance all day Me I just wan dance to some A.Kidjo We go groove from night to early morn For this craze life, I know I go stand strong Waka with me, come on and sing along Oweah oweah owe Oweah oweah owe Oweah oweah owe Oweah oweah owe I wan live life, waka now for sunshine Feel the rhythm, in the medium make e dey shine Na for fine life, wey all we de pray Lovely life, I go dance all day Me I just wan dance to some A.Kidjo We go groove from night to early morn For this craze life, I know I go stand strong Waka with me, come on and sing along Oweah oweah owe Oweah oweah owe Oweah oweah owe Oweah oweah owe Oweah oweah owe Oweah oweah owe
Writer(s): Atem Morfaw, Christian Egermann, Noah Dröge Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out