Listen to Outsiders (feat. DennyB) by Figo M

Outsiders (feat. DennyB)

Figo M

Afro-Beat

8,298 Shazams

Lyrics

Ekpeke Ngachonone mamaye papapapa pa It's FiGo M Yor Yanu Naso they tell me say oso enigwe bu na isi na isi If you ain't talking money you talking piti piti If you no know as e dey go iga ebido na isi Maka na adia asi ndo no pity pity The girls them like me cus i no dey dey for domot (eyi oh) Say i too dey comot (eyi oh) They no catch me for domot (eyi oh) Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia (oh-oh) Okorobia ka'm na eti oh Ihe umunwayi e dey make me to dey shocom (eyi oh) shocom (eyi oh) shocom (eyi oh) They wan to be my robot (eyi oh) robot (eyi oh) Some of dem they wan come do me witche witche (oh-oh) Witche witche onto mamiwater Taa them no reach hee Nobe childs boy (boy) If you hustle hard you go surely follow men ball (ball) Who dey find helper no fit miss Obi Cubana call (at all) If no be money talk, oga biko gbawa door (gbawa door) Say, abiarom iti epele (ha) Onye ji igu ka ewu na ekene (hee) My kind of car okwu oto ekene That's why nji agba mgbo ekpe ekpere (say) No be moi moi no be beans Sapa been dey hold me for jeans Now the boy kuga day and night The girls them like me cus i no dey dey for domot (eyi oh) Say i too dey comot (eyi oh) They no catch me for domot (eyi oh) Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia (oh-oh) Okorobia ka'm na eti oh Ihe umunwayi e dey make me to dey shocom (eyi oh) shocom (eyi oh) shocom (eyi oh) They wan to be my robot (eyi oh) robot (eyi oh) Some of dem they wan come do me witche witche (oh-oh) Witche witche onto mamiwater Adia agba watch na ukwu cha cha If no make am for this life nobody send your papa (papa) But if you make am na for head them go carry your matter (matter) Nwata lia obi oburu dike Ejiror akpu obi ebute ike Ajo anu bu street You no fit see me dey sleep Once is biz i no dey play with you you no fit see my teeth OYO you on your own If you like see me dey bone You said you no know me but am sure they know me for your zone DennyB FiGo Yanu Naso they tell me say oso enigwe bu na isi na isi If you ain't talking money you talking piti piti If you no know as e dey go iga ebido na isi Maka na adị asi ndo, no pity pity The girls them like me cus i no dey dey for domot (eyi oh) Say i too dey comot (eyi oh) They no catch me for domot (eyi oh) Ihe anyi ruru oge ya ka anyi na eme ya sim etona okorobia (oh-oh) Okorobia ka'm na eti oh Ihe umunwayi e dey make me to dey shocom (eyi oh) shocom (eyi oh) shocom (eyi oh) They wan to be my robot (eyi oh) robot (eyi oh) Some of dem they wan come do me witche witche (oh-oh) Witche witche onto mamiwater Xtraodinaire
Writer(s): Chikwado Modestus Ike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out