Lyrics

Wow Dem don try to Dey kill my thoughts Katapot no Dey work on the boy That's the reason dem Dey reason my song No need to Dey form for the boy too big with a bigger man thoughts Step nice when you talk to the boy Ayya ya ya ya All my lost I fit count am as joy Today today giving dem vibe none stop Make I do am my way (My Way) You know you know Number champion nobody go fit take my place (my place) Away away away away (no bad energy) Away away away away (never think negative) Away away away away (yeahe yeahe) Away away away away Dem dey kuku dey craze for me But they don't want to come admit Play my song dem go shake body There's no reason to fake for me No dey sleep on the young boy When the money show then you won come No dey sit there dey course noise And when you see the boy you dey show love. Away away away away (no bad energy) Away away away away (never think negative) Away away away away (yeahe yeahe) Away away away away Many people wey I don show love dem no reciprocate am But I still dey keep am 100 I no sabi to fake am ye And mama dey pray for me When I sing everybody shake body And I done made mistakes and I done learnt my lessons Right now when I count my blessings I shout Halle, Halle, Halle, Halle For all the blessings come my way my way my way my way Hmmm, I say brother what's up Wetin mama wan chop Dem no wan make I drink water drop cup I no send wetin bad belle wan talk Pa Pa Pa, Omo that's a Gunshot Away away away away (no bad energy) Away away away away (never think negative) Away away away away (yeahe yeahe) Away away away away
Writer(s): Abraham Hoff Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out