Listen to Red Sea (feat. Gthree Mayami) by Emitriga

Red Sea (feat. Gthree Mayami)

Emitriga

22 Shazams

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Emitriga
Emitriga
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Frank Ndubuisi Okeke
Frank Ndubuisi Okeke
Composer
Chukwuemeka Uchenna Azumah
Chukwuemeka Uchenna Azumah
Composer

Lyrics

Henrikeyz Yeah yeah yeah yeah yeah WaveLyonBaby Watin my eyes don see Omo say my mouth no fit explain Omo I no fit explain (My mouth no fit explain ooh) Omo me I cross Red Sea So wen e reach your turn no dy complain Alaye no dy complain (Alaye no dy complain ooh) Watin my eyes don see Watin my eyes don see I no fit explain Omo I no fit explain (I no fit explain oh) Be like say I cross seven sea zone So wen e reach ur turn no dy complain My brother no dy complain (No dey complain oh) Bad man sinner Smoke my weed tell 'dem girls dem wida Came to the game and dem know I grow bigger Yeah-yeah,I grow bigger That same back gate Jigga Shey na my song don they give dem fever Blow one shot all of them go shiver All those girls dey must reconsider (Yeah-yeah) Dem dey hear my story now Yawa don gas for the area Where those boys wey dey envy na (Mayami boy on a steady now) Dem dey hear my story now Yawa don gas for the area Where those boys wey dey envy now Mayami boy on a steady now (On a steady now) Watin my eyes don see Watin my eyes don see I no fit explain Omo I no fit explain Be like say I cross seven sea zone So wen e reach ur turn no dy complain My brother no dy complain Watin my eyes don see Watin my eyes don see I no fit explain Omo I no fit explain Be like say I cross seven sea zone So wen e reach ur turn no dy complain My brother no dy complain Dem dey hear my story now Yawa don gas for the area Where those boys wey dey envy now Mayami boy on a steady now
Writer(s): Chukwuemeka Uchenna Azumah, Frank Ndubuisi Okeke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out