Lyrics

Ah, ah-ah-ah, ah (Girl, I'ma put in all my time for your body) Ah, ah-ah-ah, ah (Girl, I'ma put in all my time for your body) Ah, ah-ah-ah, ah (Girl, I'ma put in all my time for your body) Ah, ah-ah-ah, ah Yeah-yeah, yeah-yeah (y'all ready for this?) yeah-yeah (Girl, I'ma put in all my time for your body) Oya, come baby girl, you know I know you want it I don't wanna waste my time, I wan explore your body You know, girl, I go show you things wey go make you horny And every other night and day, girl, my name, you're moaning (because you got me like) Shokoloko bangoshey o, bangoshey o, bangoshey o Girl, I never see this kind body, this kind body before Shokoloko bangoshey o, bangoshey o, bangoshey o Girl, I never see this kind body, this kind body before You know, you be the paracetamol for my pain And when you no dey close to me, I go insane I no know wetin I go do if you no dey, dey, dey Girl, you know, you be the paracetamol for my pain And when you no dey close to me, I go insane I no know wetin I go do if you no dey, dey, dey She tell me say she be my love o She wan to put in her all o She wan to give me the kind love o, that I'm wanting She want dey give me all her time and affection o Bounce o, my love o Jọ, my baby, jú'bàdi fún mí o Welu ya wanyo, Adaugo, oh-oh-oh, oh-oh (because you got me like) Shokoloko bangoshey o, bangoshey o, bangoshey o Girl, I never see this kind body, this kind body before Shokoloko bangoshey o, bangoshey o, bangoshey o Girl, I never see this kind body, this kind body before (she got me like) Shokoloko bangoshey o, bangoshey o, bangoshey o Girl, I never see this kind body, this kind body before Shokoloko bangoshey o, bangoshey o, bangoshey o Girl, I never see this kind body, this kind body before
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out