Lyrics

Ilu Oh yea We talk about We talk about We talk about Shocker lose beat I was passing thru the street of instagram That was when I came across your page I say make I dm you say your beauty no be fake And if I go marry you how much me I go pay I fly you all round alround the city I know you like money me i like pussy I be like Mario ibi ni ma ku si Anybody wey on try we go cause war like Putin I fly you all round alround the city I know you like money me i like pussy I be like Mario ibi ni ma ku si Anybody wey on try we go cause war like Putin So whine Cool my mind Baby say this Why you say that Why you do that Gat me wonder Girl you fine with no filter omoge Oh yea Rest on my shoulder Male mi sita Cinderella baby me oo Omoge shey you know you be the finer You qualified already to quarter final No worry baby you won against Rihana And you drive me crazy Oh oh baby African lady This your loving baby no be extraordinary Are you from time travel Read you like a novel Baby bami soro Tell me Wetin Dey happen I was passing thru the street of instagram That was when I came across your page I say make I dm you say your beauty no be fake And if I go marry you how much me I go pay I fly you all round alround the city I know you like money me i like pussy I be like Mario ibi ni ma ku si Anybody wey on try we go cause war like Putin I fly you all round alround the city I know you like money me i like pussy I be like Mario ibi ni ma ku si Anybody wey on try we go cause war like Putin So whine Cool my mind Shocker lo se beat
Writer(s): Usman Shittu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out