Lyrics

Journey of a thousand miles, ese ma lemi fin sha Na God be my Google map Na God be my own driver Hope say you dey learn life Hope say you dey learn scam Hope say you dey check time I hope your time never pass Ramota iro lon pa We fuck but I no come inside Sorry I just come online Nah CSP I go buy Occupation mi nah scam Wetin I dey find na raba I put my trust in Allah Pe ghost client marin wa Can't let my mummy down I don make promises to her Range Rover funfun, white, na ihn I wan buy for her Now hustle con dey hard Na why boys con dey high BTC sef con dey crash A whole grown man con dey cry No joy for the raba Boys dey bomb day and night Can't wait for the God's time Omo oro ya pe baba Omo oro ti pada de (big boy) Rashida rora waka Ibi toba dun loman like Oma fi eh shey irapada If you dey think say you pass me, you no pass my God No competition, emi hustle lor And make I prosper, you know that's my joy Omo olorun emi maje lor Shebi wo lodami Jor kodoju totaaamii Even hustle hard mio le gbaleloo Go hard I get home no more Hope say you dey calculate Aimoye odo baba tati de For this side, kodesi holiday Listen well, kode gbomiyee Hope say you dey calculate Aimoye odo baba tati de For this side, kodesi holiday Listen well, kode gbomiyee Been a while I went to church Been a while I talk to God Been a while I see my mom Just because the hustle dull Just because the hustle dull All this niggas con dey bob Judasi sef wan dey talk Betrayal sef con dey judge Omo Olohun no dey phor Very soon the boy go ball Ogo lo tan no be touch Ke enemies ko ori bu soun Wire check kon dey drop My ex girl kon dey watch Man pull up in a Porsche Dem say we don bribe the God Ologbon lolode Onidan loloshey Jor ma join olote Not everything wey eye see, you go tell (Stop capping bro) Mokoleku kan kan kan Maja bimio ri kokoro Adura mini ko koko gbo Malowo yen dan dan dan If you dey think say you pass me, you no pass my God No competition, emi hustle lor And make I prosper, you know that's my joy Omo olorun emi maje lor Shebi wo lodami Jor kodoju totaaamii Even hustle hard mio le gbaleloo Go hard I get home no more Hope say you dey calculate Aimoye odo baba tati de For this side, kodesi holiday Listen well, kode gbomiyee Hope say you dey calculate Aimoye odo baba tati de For this side, kodesi holiday Listen well, kode gbomiyee
Writer(s): Faruq Olasunkanmi, Lawal Mumeen Blessing Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out