Lyrics

Have done it again am back on it again Mo tuń ti se bi moń se for here today na today This no be sere seremr dj put an replay Take them back in the days laye ebenezer obey And when I step into the stage everyone begin dey craze Hennessy mowet see small small yansh begin dey shake Shayo enter body everyone start misbehave Awon kan lodge senu gate, some are acting porn leyin stage We gat no worries, yeah "we happy we fucking deserve it We no send anybody aiye kaye till the morning Living life of the party se orobo lofe abi shandy Freaky freaky around me, shawty come say hi to daddy I do the capping, did the capping, am still doing the capping sipping henny overnight with person baby Emi noni emi noni Emi noni emi noni Emi Ejigbo Lil Baby Na we dey reign we own the base am at the top of the game Yo mr man put some respect on the name Cause am that nigga ti o da That nigga ti o nice That nigga wey bad Demana wey cast Lori tiri mi o kere ladugbo won fi mi sere Talo to bè lati gu iyan mi kere Am that nigga shonba Am that nigga shonka That nigga wey shonka, igbe ika I do it better, ain't nobody badder Harder then hard it just keep getting harder, igbe ika ni every corner Bi amala shita ònyo eruku lau lau Nobody coming closer, lamba like no other enter party scatter My guys are ballers who no know abeg tell an Who forget help me remind an Who gapa dey find wahala Kosi oga leyin emi ijaya Fans po battalion yapa They fucking yapa po jaburata See my people dem going gaga i ginger the swagger See my ladies wey no dey wear bra don begin dey holla Put everyone for lockdown make the vibes go round like fungi Who born the maga, chance the rapper, give an red card Make your chicken no cry for night cause fry pan Dey for fire o Wan see me fall down una go too wait tire o Emi noni emi noni Emi noni emi noni Lemi Ejigbo Lil Baby Na we dey reign we own the base am at the top of the game Yo mr man put some respect on the name Cause am that nigga ti o da That nigga ti o nice That nigga wey bad Demana wey cast Lori tiri mi o kere ladugbo won fi mi sere Talo to bè lati gu iyan mi kere Am that nigga shonba Am that nigga shonka That nigga wey shonka, igbe ika We gat no worries, yeah "we happy we fucking deserve it We no send anybody aiye kaye till the morning Living life of the party se orobo lofe abi shandy Freaky freaky around me, shawty come say hi to daddy I do the capping, did the capping, am still doing the capping sipping henny overnight with person baby Emi noni emi noni Emi noni emi noni Emi Ejigbo Lil Baby
Writer(s): Oluwaseun Adegoke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out