Credits
PERFORMING ARTISTS
VASA
Performer
Crayon
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ali Oigocho Freedom
Composer
Chibueze Charles Chukwu
Composer
Ekpe Promise
Composer
Jacob Hunter
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Syn X
Engineer
Solshine
Producer
TUC
Producer
Lyrics
Crayway
See I wonder how I take survive
Every night I dey reminisce
And the people wey I call my guys
Been treat me like I get disease
But as the table don turn my side
Everybody wants to come and eat
Zero help and plenty advice
I no fit talk wetin eyes don see
There's no river wide enough
There's no mountain high enough
Abi se oo n'igbagbo
Pe ma k'orin aye ma gbo
Agege to the world
See it's Vasa to the world
Abi se oo n'igbagbo
Pe ma k'orin aye ma gbo
Trabaye eeeeh
Eeeeh ehhhh
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh
Trabaye eeeeh (baye baye)
Eeeeh ehhhh (traboski oh)
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh
Trabaye eeeeh
Eeeeh ehhhh
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh
Trabaye eeeeh (baye baye)
Eeeeh ehhhh (traboski oh)
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh
I no fit go back to street I say never (never jor)
I overcome every opposition
(opposi, opposi, opposition)
So many girls for my concert dey mental ah ah
Too many guys want reach my position (Crayway)
Idan buruku lemi
For my side na biliki baby
And I get ability plenty
Ah, my ability plenty oh arghh
Idan buruku lemi
For my side na biliki baby
And I get ability plenty
Ah, my ability plenty oh arghh
Trabaye eeeeh
Eeeeh ehhhh
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh
Trabaye eeeeh (baye baye)
Eeeeh ehhhh (traboski oh)
Trabaye eeeeh
Moti traboski oooh
Trabaye eeeeh
Eeeeh ehhhh
Trabaye eeeeh
Trabaye eeeeh
Eeeeh ehhhh
Trabaye eeeeh
Writer(s): Hyacinth Obidi Mgbeafuluba, Charles Chibueze Chukwu, Promise Ekpe, Ali Freedom, Francis Moyo, Marvellous Oweazim Chukwuebuka
Lyrics powered by www.musixmatch.com