Lyrics

(Ori mi gbona overthinking) My brother no vex say I never link up I dey see your call but I no fit pick up As you see me so me I be Gbajumo On my ten toes so I no fit give up (Me I no fit give up) Ori mi gbona overthinking For my whatsapp I Dey dodge billing Hanhan Dem no get pity Kilode shefe pami ni Lamborghini, Richard Mille Five star chilling for santorini Mo'n Gba Milli Ko ton rimi Na the life wey me I Dey reason If e no work I go try again Igbawo lowo fe wole Tomope toma wa rale Chilling with my guys till I pass away If e no work I go try again Igbawo lowo fe wole Tomope toma wa rale Chilling with my guys till I pass away Am On a new level I'm so geed up Am On a fast lane dem no fit keep up Won kora won jo won se team work But my prayer na machine gun Cuz owo oluwa nbe layemi Wonle mumi gan toba lemi Emini Kan layemi Toba sare gan won le bami Ori mi gbona overthinking For my whatsapp I Dey dodge billing Hanhan Dem no get pity Kilode shefe pami ni Lamborghini,Richard Mille Five star chilling for santorini Mo'n Gba Milli Ko ton rimi Na the life wey me I Dey reason If e no work I go try again Igbawo lowo fe wole Tomope toma wa rale Chilling with my guys till I pass away If e no work I go try again Igbawo lowo fe wole Tomope toma wa rale Chilling with my guys till I pass away
Writer(s): Najeem Afees Adebayo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out