Listen to Holy water (feat. Kwame Dabie) by X skid

Holy water (feat. Kwame Dabie)

X skid

Afro-Beat

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Johnson Joseph Sylvester
Johnson Joseph Sylvester
Songwriter
Nana Kwame Nyarko-Dabie
Nana Kwame Nyarko-Dabie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Perry Opoku
Perry Opoku
Producer

Lyrics

Life e Rora oo Yeah yeah yeah It's your boy x skid do Just dey grind bro one day e go reach your turn Don't stop I no dey talk when I do my things Gimme two cups and my eyes Don gbes Mmm mmm dem say I dey craze I no dey send i dey pray for grace Only jah jah fit to take my pains away (Away)x3 away away away (Away)x3 away away away This life nah vanity so I gat to hustle for my sanity Won lemi lemi won le ba mi ti Yeah yeah won le ba mi ti Every day I pray for grace Put working no dulling If no be money matter chale no call me Mmm mmm brother no text me Many many things I dey think oga I be the boy wey dey pour water I Don wear one shirt ati one bata Holy father pour me Holy water Mmm Holy water mmm Holy water Yeah yeah yeah Holy water I need your Holy water Jah Holy water Homeboy you got to hold on Hold on hold on We're in a big fight Boy, so you better stay strong I thought I was too young Too young To pullop See me smoking the kutchie till my soul's gone Ay Idolize it Gave my all for this shit Never thought things gon be real this quick I strap up on the road you know it's for the brick If I stack up you know how the shit gon stink Hippie hippie who Hippie hippie me Yɛse m'ani behu But sɛ mɛyɛdɛn adi? That wonder how we do Nobody minded we Mehwehwɛ adeɛ a wahu Ad3n na wonfa mma me X skid baby gat to find my way Mama tell me make I no stop ooo My pikin no dey follow rush oo If you work e go reach your turn Remember where you coming from I swear mama I no go slow One day I know man go blow Mmmm ooo dem go know Dem must to know ooo yeah You must to know oo yeah yeah Know oo yeah yeah Dem go know ooo Oh yeah yeah
Writer(s): Johnson Sylvester Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out