Music Video

EX BOYFRIEND
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oladimeji Oluwatimilehin Oyekanmi
Oladimeji Oluwatimilehin Oyekanmi
Songwriter

Lyrics

Ehn Girly wey fine like you Na who leave you go lose Cos you such a treasure E go too pain to lose The person wey leave you na fool Boya kokin gborin Buju Baby o ta lenu O po lenu O dun lenu E dey sweet me like Kunu Chop my money like dundun I fit go detention Commit crime for you Your ex boyfriend na fool Abii kokin gborin Buju To ni o ta lenu O po lenu O dun lenu Girl I pray for your kind Wey go Born ibeji for me Epo mbe Ewa Mbe oo Say the better days you craving Na the Better days we dey so Epo mbe Ewa Mbe oo You got a great kinda vibe Abegi Hail my baddie for me Epo mbe Ewa Mbe oo Omoh God dey create Baby turn around Do 360 for the camera Girl lojo to ba koro Lojo to ba le (ba le) Ill be your body guard Pemi lomo lile (como lile) Shoma gbemi debe Baby gbemi debe So fun mi wetin you put For the soup we you cook O de jamisi ke Baby Jami sishe yen Omoh na your ex I go blame To lose Good woman like you Girl I prayed for your kind Wey go Born Ibeji for me Epo mbe Ewa Mbe oo Say the better days you craving Na the Better days we dey so Epo mbe Ewa Mbe oo You got a great kinda vibe Abegi Hail my baddie for me Epo mbe Ewa Mbe oo Hmm aya mi o ja o Aya mi o ja o Aya mi o ja lati bi ibeji Epo mbe Ewa Mbe oo
Writer(s): Oladimeji Oyekanmi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out