Lyrics

Ilu To all the kids wey dey under 20 See when you start to Dey see money Plenty No go think say you fit please any Person Cause you go hurt you learn many Lessons Chase your dream and pray for Blessings Do your best to avoid any stressing Family matter fit cause you Depressing If you never stand well no go carry Person Steady hunting opportunity i go shot Am I believe in possibilities if no be scam You know I gat the capabilities Go hear my jam Soon e go be and the Genesis you go Confirm My song no be for child's That kind Spiritual vibes My God father talk amm say soon Dem go feel amm Since I enter 20 i don Dey carry Plenty Sometimes we neat and dirty na only Jah be blessings Man own fit be stressing Think am twise before you invest in Cause man thing no Dey last Everlasting I believe in God but Church no be my Thing Dem no Dey tell person Life na mistakes And everyday we learn lessons If no use any person Dem go drink you like a cup of Hennessy Plenty talk but I no be talkative Sometimes am moody sometimes Aggressive But na dream I Dey chase hope you Can see I make mistakes I learn like a Genz Fuck Yall and your representative Am a king and I know were am meant To be Make person no come here come deceive me Deeper life is deeper than the Red Sea To all the kids wey dey under 20 See when you start to Dey see money Plenty No go think say you fit please any Person Cause you go hurt you learn many Lessons Chase your dream and pray for Blessings Do your best to avoid any stressing Family matter fit cause you Depressing If you never stand well no go carry Person Man own fit be stressing Think am wise before you invest in Cause man thing no Dey last Everlasting I believe in God but Church no be my Thing Ilu Ole taye lorun Rhymer lee
Writer(s): Peter Okeke Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out