Lyrics

London (London) Another banger (banger) All of my guys them dey tell me say me I be party animal Who be that girl wey dey shake her ikebe for back? Me I want her, I like her (arrg-arrg) Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (come, come) How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am? You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dеy march am Me wey be arеa-boy, I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (grr) "Rema, what is the matter?" I go prove to them say somebody badder, eh Somebody wicked, eh I go do my best to make all of una vex I don comoti for my set, I don intercept I dey put the game for reset Shey you wan gatekeep who sabi jump fence, ehn? Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba (hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Emi ati àwọn guys mi, ita lawa, emi itolowo Italawa, itolowo, ita, itolowo, eh-eh They want a banger? Ehn-ehn? Give them back to back, ehn-ehn? Buss up their medulla, arrg-arrg Tell all your faves that I ask you to ask them, "Who's their daddy?" (Huh) H-I-M, huh, I'm that nigga (uh-huh) I'm that, huh, I'm that nigga, huh (uh-huh) Father figure (uh-huh) huh, huh, huh I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété "Rema, what is the matter?" I go prove to them say somebody badder, ehn? Somebody wicked, ehn? I go do my best to make all of una vex I don comoti for my set, I don intercept I dey put the game for reset Shey you wan gatekeep who sabi jump fence, ehn? Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba (ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (ahh) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra) Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Writer(s): Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out