Lyrics

En, En, En, Enta Na-na-ah Say where you are going? Mii-ehm Dagbana bi ti Bella Mo ti ṣamayan, do me better Ọbẹ t'odun ni mo fẹ la Ni igboro I be storyteller Yea, pa wọn boy, parapara Alao so busy, a kala, ah Shawty use kayamata For your matter I go show them my pattern Caro, Caro, na you me shadow When I shadow ṣebi mo ṣe hello Nigga fagbo, fi energy pa'wo Hawk your hustle bi tabioka o Tell the saro, no more sorrow I dey hustle, my nigga o Timi da owo, wọn wa ṣa'wo Lati igbawo? We don go far o Bisimilai mo fi bẹrẹ Wait for my OG's, ka gbowo loading yẹn Awusubulai la fi bẹrẹ Make I no see things wey pass my age, yeah Money I don see, me no lie Even for the lifestyle me I fortified Working billionaire before me I 35 My shoe no fit size you even if you try Ọmọ, I no fit lie, gangsta on a side I dey bomb many side, I dey shoot on site Ọmọ, left side, take it outside Sheri see the sign, ọmọ, I be superstar Caro, Caro, na you me shadow When I shadow, ṣebi mo ṣe hello Nigga fagbo, fi energy pa'wo Hawk your hustle bi tabioka o Tell the saro, no more sorrow I dey hustle, my nigga o Timi da owo, wọn wa ṣa'wo Lati igbawo? We don go far o Ah, ah, Caro, Caro o, uhn-uhn Fi energy pa'wo, oh, ah, ah, ah (Murderer to direction)
Writer(s): Drayann Waynee Durand, Timileyin Sulaimon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out