Lyrics

Dem call me Are you gon, are you gon Are you gon, are you gon Are you Are you gon Are you If person tell me sey I go fall for a woman like you I go say, "Im papa, mama Brother, sister Thunder fire (aah) all of dem" 'Cause this kin thing wey you dey do do I been no know sey you go fit move me Shey na only me but you like over do do Shey e sweet you as you turn me to mugu I like the woman that I like I fit no make everything all right But if there's anything that I can do o I sabi do am with my mind Follow me jowo, don't be shy You know you sweet my intana You messing with my antenna My antenna, my antenna o Are you gon gon gon gon gon gon gon gon Let me be your one and only (only) Baby (baby), oooooh baby Are you gon gon gon gon gon gon gon gon Let me be your one and only (only) Baby (baby), oooooh baby Couple goals na small When we start our love Rihanna go say she want am like this oh Couple goals na small When we start our love Beyoncé go say she want am like this oh Eii I just want to know (Na na na na) If there be any chance for me and you I just want to know (No no no no) If there be any chance for me and you Are you gon gon gon gon gon gon gon gon Let me be your one and only (only) Baby (baby), oooooh baby Are you gon gon gon gon gon gon gon gon Let me be your one and only (only) (Baby baby) One and only, one and only baby I like the woman that I like I fit no make everything all right But if there's anything that I can do I sabi do am with my mind Follow me jowo, don't be shy You know you sweet my intana You messing with my antenna My antenna, my antenna o Are you gon gon gon gon gon gon gon gon Let me be your one and only Baby baby, oooooh baby Are you gon gon Are you gon gon Are you gon gon Are you gon gon Are you gon gon Are you gon gon Are you gon gon Are you gon gon
Writer(s): Augustine Kelechukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out