Lyrics

Call my men make dem start craze Al Pacino I Dey scar face When I dribble I be Kante Forward ever like mbappe Future brighter than a headlamp From Corolla we don drive Porsche Super models don Dey turn crush Vuga kvngz don become boss All I had was a hood dreams Martin Luther from the trenches No figures on my first gig made a milli in the next week Igbo boy no Dey carry last Fuck position nna get the bag Smoke my bazz when I drop a verse Taking over like a coup de tat Big men Ana kpo m mpa Big bag Ana da pu ta Ndi Ogbe Ana gba pu ta See us e ga choputa Ndi sars ka nu world bank Control, Douglas See my car wey Dey come front Dem Dey stop me with cutlass Olopa no get compass Anywhere you go drop vazzzz No gree you go chop slap Much talk you go hear blast Next thing dem go japa Corruption e don yapa Just a day in my old hood Concrete but na jungle King Kong no go survive Na why I Dey hustle If I hear say dem drive you I go know say no be Volvo If I hear say dem mend you I go know say no be bobo Dey game no be fifa Shade local but na diva I want a queen not Latifa Drip wetter than a river
Writer(s): Eze Chiedozie Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out