Lyrics

I'm sorry I was rude girl Me I no gbadun me I no well No be my fault baby Bum bum dey plenty I know I'm tipsy yea but I dey see well o oh I know a lot of girls are single yea You gotta let me lay foundation, yea And I'm a type of guy with a vision yea The kind of guy you see for TV yea If you no be my addiction girl You just dey fre*k and kiss N tell If you give me the chance you go know Make I drive you crazy like motto Animasaun kowagba koyo Animasaun Say for Orile Meta I do my things say dem know me wella Let there be light no be NEPA Fine boy bad boy wey come be soldier eh She loves better I get another one for ojuelegba Falila Ketan she wan love me proper E ni pami eyin mami l' eko le Erima this your back na sharpener machete o Monica this your nyash I no fit see am for market o Olorun Who be the girl for the corner Fine face see her waist line She ah sweet like Shabba Gyal yah naughty like Shabba Gyal me I nasty ama pound your bum bum You don't even know the way my thing stand Anytime you pass with that short ting Gun fire shoot me I don die Oh shootie me eh No be my fault baby Bum bum dey plenty I know I'm tipsy yea but I dey see well o oh Say for Orile Meta I do my things say dem know me wella Let there be light no be NEPA Fine boy bad boy wey come be soldier eh She loves better I get another one for ojuelegba Falila Ketan she wan love me proper E ni pami eyin mami l' eko le
Writer(s): Miracle Chukwuebuka Nwaogu Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out