Lyrics

Prodigal son prodigal son This life no be easy so I'm serious Keep telling myself I be genius If you wrong me, I tell you period Only God know me junior Me I tire for this nonsense As a society go fit change your conscience If you no take heart dem go make you wan dead Because of you see dem holding conference I say who no say you go make am for here Dem leave me so Shatta for there Pains I go thru I no forget When dem knock my door go tell dem what beck If I no know God like dem kill my spirit Protocol no be me dem giving Dem show me swine wey no fit my religion My faith in God no be your Christianity I say if I no know God like dem kill my spirit Protocol no be me dem giving Dem show me swine wey no fit my religion My faith in God no be your Christianity Rejected stone, win am The same street boy, win am The boy wey no dey respect, win am The prodigal son, win am Rejected stone, win am The same street boy, win am The boy wey no dey respect, win am The prodigal son, win am I say go tell my mother say, I no dey hate am no way And go tell my father say, I no dey hate am too But the life dey put me thru be yawa I remember telling dem say e get mala But dey no see what God make I discover Dem just throw me for street make I hala But me I say God is here whatever dey for my front me I prepare My heart clean o, me I be sincere Me and life go war yeah I've been there Me I say God is here whatever dey for my front me I prepare My heart clean o, me I be sincere Me and life go war yeah I've been there Tell the boy say Rejected stone, win am The same street boy, win am The boy wey no dey respect, win am The prodigal son, win am Rejected stone, win am The same street boy, win am The boy wey no dey respect, win am The prodigal son, win am Rejected stone, win am The same street boy, win am The boy wey no dey respect, win am The prodigal son, win am Rejected stone, win am The same street boy, win am The boy wey no dey respect, win am The prodigal son, win am Yeah, I dedicate this song to all my kids I just want to tell you life is not all about money Life is about love, so whether daddy buys you toys or not Just know I speak to your moms And anytime I speak to your mom, that is money and that is love I might not be the perfect dad I might not be the best dad But one thing you have to know I'll never leave you out there for the wolves That's why I'm working hard Yeah yeah working hard Just working hard Love you all
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Kester Ashong Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out