Music Video

Na God
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Joshua Oluwapelumi Akolade
Joshua Oluwapelumi Akolade
Songwriter

Lyrics

I no like wahala I no like palava I no like chop wetin go strong pass banana We don dey find raba Make me no see wahala I don meet people wey just get different character Emi na ko, olorun ma ni (olorun ma ni) Emi na ko, olorun ma ni o o Emi na ko, olorun ma ni (olorun ma ni) Emi na ko, olorun ma ni o o Money no dey o sa And u think say o ja I get money pass ur ex boyfriend Abi o ri sha The hustle going da Hustle to get the pa As omo ogbon mo ja Cause holy money we dey find Ma fi jo brother lagbaja Emi o le kapata Mi o sare ju ojo ori mi lo Oh weeey o Ma fi jo brother lagbaja Emi o le kapata Mi o sare ju ojo ori mi lo Ah ah ah ah Emi na ko, olorun ma ni (olorun ma ni) Emi na ko, olorun ma ni o o Emi na ko, olorun ma ni (olorun ma ni) Emi na ko, olorun ma ni o o If money no dey today E go dey tomorrow As long as say we dey and we no dey borrow If money no dey today e go dey tomorrow As long as say we dey and we no dey borrow ah ah Olorun ma ni Oh weeey o Olorun ma ni
Writer(s): Joshua Akolade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out