Lyrics

Now listen Now listen Now listen Never mind, never mind, never mind I dey do my part I be human being like you like you Now listen eh Now listen ah Never mind, never mind, never mind I dey do my part I be human being like you like you (eh) Now listen I be agbepo I dey do my part without me your city go smell like sh- Never mind I dey do my part I be human being like you I be civil servant I dey do my part Without me everything go scatter for town Never mind I dey do my part I be human being like you I be doctor, I be lawyer Without me you go die, you go for jail Never mind I dey do my part I be human being like you I dey sing, I dey dance, I dey paint Without me you no go happy at all Never mind I dey do my part I be human being like you I dey for court, I dey judge your case Without me policeman go lock you for life Never mind I dey do my part I be human being like you Never mind, never mind I dey do my part I be human being like you like you Now listen Now listen Now listen Alagbon dey roll Like one yẹ'yẹ ball Wey one yẹ'yẹ wind dey blow From one yẹ'yẹ corner Now listen ah-ah-ah-ah For Alagbon Dem go know say you be labourer o Dem go lock you till you die Magistrate no get eye for back o (na-na-na-na-na-na-na-na-na-na) For Alagbon Dem go know say you be civil servant o Dem go lock you dem no go mind Your lawyer go quench for station o (na-na-na-na-na-na-na-na-na-na) For Alagbon Dem no care for Doctor or Lawyer Dem go lock you and charge you for court Magistrate go start talk oyinbo for you (na-na-na-na-na-na-na-na-na-na) For Alagbon You go sing and quench for jail You go dance and paint for cell Before they charge you before you go ah-ah Yeparipa For Alagbon, for Alagbon, for Alagbon na-na-na-na-na Dem no get respect for human being Dem no know say you get blood like them Dem go send dem dog to backbite you Dem go send dem dog to backbite you Dem go point dem gun for your face The gun wey dem take your money to buy They don't want my help with dem gun The gun wey dem take my money to buy Dem go sure take their statement from you For Alagbon Dem go sure take their statement from you For Alagbon Dem go lock you for months and months and months And they call am investigation Dem go lock you for months and months and months And they call am investigation Dem go lock you for months and months and months and months If you no dey for Alagbon Make you tell them make dem hear If you no dey for Alagbon Make you tell them make dem hear Uniform na cloth (na tailor dey sew am) Tell me now now now Uniform na cloth, na tailor dey sew am Tell me now now now now now Uniform na cloth, na tailor dey sew am Na tailor dey sew am like your dress Uniform na cloth, na tailor dey sew am Na tailor dey sew am like my dress Uniform na cloth, na tailor dey sew am Nothing special about uniform Uniform na cloth, na tailor dey sew am Nothing special about uniform Uniform na cloth, na tailor dey sew am Uniform na cloth, na tailor dey sew am Uniform na cloth, na tailor dey sew am Uniform na cloth, na tailor dey sew am Uniform na cloth, na tailor dey sew am Uniform na cloth, na tailor dey sew am Uniform na cloth, na tailor dey sew am Uniform na cloth, na tailor dey sew am Dem go lock you for months and months and months Dem they call am investigation Dem go lock you for months and months and months and months and months
Writer(s): Kuti Fela Anikulapo, Fela Anikulapo Kuti Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out